album cover
Buga
1 410
Music
Skladba Buga vyšla 9. srpna 2024 Show Dem Records na albu No Love In Lagos
album cover
Datum vydání9. srpna 2024
ŠtítekShow Dem Records
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM97

Texty

[Chorus]
No be wash no be Ariel
They talk say you bad, forget
They go know you for area
No born them to test dey go collect
Ọlọla ye mo ba rode
Mr. Money, no mind them
Ko ṣa ti maa buga wọn lọ
Normal
J'ọn mọ
O pọ
[Verse 1]
Step into the settings, no further delaying, bro
Everybody hailing, you better be paying, bro
Band playing, money for hand, I'm spraying tho
No love in Lagos, you know how the saying go
Everyday we faaji just to help the pain go
I fit change am for person if they too complain, bro
Nollywood movie, we playing the same role
Local champion, ọmọ, that's just how the game go
[Verse 2]
So, congrats, berry don black
Sipping Blue Label 'cuz Henny don cast
Yeah it's tap, **** raw cash
Naija hustlers, we no dey come last
May all paths lead to more bags
Ọrọbọ, lẹpa, big or small yansh (E dey shake ohh)
Make it rain on em, check the forecast
At all at all, dem say na him sure pass
[Chorus]
No be wash no be Ariel
They talk say you bad, forget
They go know you for area
No born them to test dey go collect
Ọlọla ye mo ba rode
Mr. Money, no mind them
Ko ṣa ti maa buga wọn lọ
Normal
J'ọn mọ
O pọ
Written by: Akano Samuel, Benjamin James, Brian Chukwuebuka Chiji, David Nsikak, Kingsley Chukwudi Okorie, Olumide Ayeni, Timothy Oyesanya, Wale Davies
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...