album cover
Work 'N' Grind
album cover
Work 'N' Grind wurde am 28. April 2021 von DM Records als Teil des Albums CITIZEN OF THE WORLD veröffentlicht
28. April 2021
LabelDM Records
BPM96
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Steady on my cheddar chaser
Say me ah no dey fake am
Me ah fi hustle man ah see you later
How man wan dey fit to cater
For your mama when you no get paper
Devotion yeah is the only way from here
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
So mi say
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Me ah no fit shout e oh
I want make my money shout for me o
My mummy proud of me o
I want make my daddy proud of me oh
Call everybody to come jolly o
You know say money pass money o
It's a lituation
Ah litty situation
So mi say
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
So many things wey money afi do for us
I bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah
So many things wey money afi do for all
Na so mi tell them
How man no go
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
It's STG
You, you, you know what's up
Written by: Ikechukwu Anthony Offiah, Onome Ese Ojoboh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...