album cover
My Piano (feat. Vanessa Jones)
9
Music
My Piano (feat. Vanessa Jones) wurde am 30. Mai 2024 von Hi-Point Entertainment als Teil des Albums Never 2 Late - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum30. Mai 2024
LabelHi-Point Entertainment
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM

Songtexte

Piano piano
Gbese like jago
Ah yah yah yah
Make bounce to the beat
Make you scatter the place oo
Nah nah nah nah
Mr dj make you put the beat on repeat oo
Kan ma jo lo
This gbedu fit to let them to rock your body oo
Nah nah nah nah
Nah nah nah nah
Sey you see
You see that homie
He dey gbese to my rhythm
E dey sweety my body
You see
You see that shawty
She dey wine to my rhythm
E dey sweet me like honey
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Make put up on dancing shoe
Make you no doll oooo
Moni kowajo malo gò o
Dance away sorrows
Vanessa, stormy and Indo
From naija to chicago
Birminham and toronto
Them dey dance to my piano
Sey you see
You see my daddy
He dey gbese to my rhythm
E dey sweety my body
You see
You see my mummy
She dey wine to my rhythm
E dey sweet me like honey
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Piano piano
Dance to my piano
Gbese like jago
Gewon like cristiano
Written by: Iloyi Adebayo Oluwole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...