album cover
Zombie
989
Music
Zombie wurde am 20. September 2024 von 23 Formation Music Limited als Teil des Albums Zombie - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum20. September 2024
Label23 Formation Music Limited
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM117

Songtexte

Zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girly do me zombie
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girly do me zombie
This ikebe too big egba mi o,
Sisi eko kilo kan me o,
My lady I’ve heard about you but you got me o,
So no do me corny corny eh wa gba mi o
So no do me crazy crazy, walahi
The way you do me baby baby, I like,
I don go lose my mind
I know this won’t go right
But omo do it for me one more time
You go turn me o zombie
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girly do me zombie
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girly do me zombie
O carry Omo mummy
She ma foju ehhh wow Omo mommy 
She ko pay 
Ko ma ke  Ninu g wagon 
Kan tan ac sobo ehhh
Keke a ke lowo ehhh
Zombie ohhh zombieee 
EMI ika of Africa 
Deh London o joh awon beckham
Zombie ohhh zombie girl you do me zombie 
Ehhh ma foju mi lo wo mi
Ohhh pala polo ehhh pa ipo
Tele mi ka ma saiko
Ko wa lo we yo
Oh de eko
Oh meyo
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girl you do me zombie
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girl you do me zombie
Naija girl she from Abuja, Ojota, Kaduna
Talk too much I go bend you now
Hold it down, shake it round
Nobody go do it like you I go wife you
Said I might do
Said I go give you three, round one, round two
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girl you do me zombie
Zombie o zombie, you do me zombie
Zombie o zombie, girl you do me zombie
Zombie o
Written by: Ayomiposi Victor Junior Oyewole, Habeeb Okikiola, Luca Alessandro Zuccotti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...