album cover
Sorry
album cover
Sorry wurde am 18. September 2025 von Ziiki Media als Teil des Albums The Forester's Son veröffentlicht
18. September 2025
LabelZiiki Media
SpracheEnglish
BPM93
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Verse 1]
There′s been alot of faking
So many hearts to break me
The last time me check, I'm on deflating
See, dem start to drag about my rating
Mummy, make you dance 'cause I made it
I've gone through the fire, meant to bake me
Mo dupẹ Oluwa from the safety
Gratitude is what I′m feeling, lately
[Chorus]
Na body wey gimme love, I go give my money
Say na shawty wey go sọji o
Spray the mullah for her body, whoa-whoa
Shawty wey gimme love, I go give my money
Say na kele wey go sọji o
Spray the mullah for her body
[Verse 2]
Hmmm-ye, ay
Sometimes, me I realize
I need a woman for my life
Money matter, make you call my line
I go always, stay online
Ẹruku yapa, dem dey my side
You know say me I no dey lie
If you try am, if you check am oh, you go collect oh, no be lies
Wọn le, wọn le, wọn fẹ l′emi ba o
Ọlọrun n gbọ, wọn le ri mi mu
Mo gara tan, spitting fire
Dem think say me I go retire
As I dey burst their mind-mm
Dem go wonder "How?", Mm
"How the boy dey blow?", Hmm
Me, I dey burst their mind-mm
You know say me, I be their father
Make dem know say, me, I no bother
Hmm-mm-mm, hmm-mm, mm, mm yeah
Aya, aya
[Outro]
Ile-aye o pe-, o pe, o le mu mi
Oluwa l'oṣe ire, l′oṣe
Kini wọ ṣe fún mi?
Written by: Awosika Olayemi, Iyanya Onoyom Mbuk, Richard Imaekhai Igebina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...