album cover
INDUSTRY MACHINE
album cover
00:00
00:05
00:15
00:25
00:30
00:35
00:50
00:55
01:15
01:20
01:30
01:35
01:40
01:50
01:55
02:00
02:25
02:45
02:55
00:00
03:05
Letzte 7 Tage
INDUSTRY MACHINE wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 55 sekunden nach des Songs entdeckt

Songtexte

[Intro]
Yeah, haha, e dey work
Whoo
ODUMODUBLVCK
NATIVE
Dem been dey find me for-
Showzy (Yah!) (Ucee)
[Chorus]
Dem been dey find me for court, all along
Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost, ay)
Industry Machine (Grrr), I don come, Falana (Over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be)
Dem been dey find me for court, all along (All along)
'Cause na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost)
Industry Machine (Remmy boy), I don come, Falana (Ay-ay)
Challenge me and see (We many), e no cost, I too much
[Verse 1]
Yes, dem say na rubbish we dey talk (Yes)
Dem say na jargons we dey spit (Dead!)
Some say na hullabaloo lingua (Haha)
But na my music them dey chop (Fact)
No be chaise, no be play, e be like rice
Kele yapa for my bimba
One lyric dem go begin to dey meskafor
Postinor for the haters wey dey hate on us (He who puts it on the line)
What if we kpai? What if we cry? At least we try
Oh, MohBad, my guy, how many tries? Too many lies
Native Record, pull up in the game without credentials
When you're in the game, they know my name, Odumodu dependants
I still dey rap, dey sing, no double danga
Odumodu, you don hammer, yes, I know Philip Granger (Granger)
I see my champaign on the way
The girl don tire for my place, my head is wanted on a plate
[Chorus]
Dem been dey find me for court, all along (All along)
Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost)
Industry Machine (Kala), I don come, Falana (Over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (They don see who pass them)
Dem been dey find me for court, all along (All along)
Na me dey dance on their grave, e no cost (ABJ stand up)
Industry Machine I don't want you, Falana
Challenge me and see, e no cost, I too much
They don see who pass dem
Challenge me and see, ehh, ehh
The many wey don come, they don see, I don devil
Ohhh, mmmh (I don come
Industry Machine
[Outro]
Ay, ọ gịnị? Egwu dị ya, haha
Chee mee kwuo, ọdi
E dey body (Fire)
E dey body (Fire)
E dey body (Fire)
E dey body, haha
Dem been dey find me for court, all along (All along)
Because, na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost)
Industry Machine, I don come...
Written by: Agu Uchechukwu James, Tochukwu Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...