album cover
USDT
4.396
Hip-Hop/Rap
USDT wurde am 7. August 2026 von Jton Music / Steady Grinding als Teil des Albums Wahala Pikin veröffentlicht
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
01:10 - 01:20
USDT wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 1 minuten and 10 sekunden nach des Songs entdeckt
00:10
02:05
00:00
02:29

Songtexte

Zhus
(Dangerous!)
Me tell her say, "Send your USDT"
She tell me say she only getty Palmpay
Kudi long like say I come from Malay
Everyday, boys, we are steady grinding
Government say make I no dey throwey money
So when I'm in the club, Ace of Spades is popping
We really balling, Kylian Mbappé
We really balling, Ramon Hushpuppi
(Ooh-oh)
Send your USDT
Boys, we are really balling
Hey
Ramon Hushpuppi
Kylian Mbappé
Every girl wan be my Mrs
Tell dem say make dem no miss me
If I pick my call, steady billing
That's why my phone on dnd
Every girl wan be my Mrs
Tell dem say make dem no miss me
If I pick my call, steady billing
That's why my phone on dnd
Fine girl, pretty face
Pretty face, pretty waist, pretty taste, hey
All your worries away
This nor be time when owo e nor dey
That my maye, I say she don pay
Pack up your things make we go to Paris
Go to Maldives even though I don't swim
All my money, but my tummy nor big
Steady grinding seven days of the week (ooh-oh)
Dem wan touch the moon, but their hands e no reach
Me tell her say, "Send your USDT"
She tell me say she only getty Palmpay
Kudi long like say I come from Malay
Everyday, boys, we are steady grinding
Government say make I no dey throwey money
So when I'm in the club, Ace of Spades is popping
We really balling, Kylian Mbappé
We really balling, Ramon Hushpuppi
(Ooh-oh)
Send your USDT
Boys, we are really balling
Hey
Ramon Hushpuppi
Kylian Mbappé
Government say make I no dey throwey money
So when I'm in the club, Ace of Spades is popping
We really balling, Kylian Mbappé (dangerous)
We really balling, Ramon Hushpuppi
Written by: John Davidson Omon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...