Στίχοι
Oh yaaay yaay
Wenom
Wenom
Tony Wenom
See me I don see many girls
I don see many yos ( yeah yeah )
Make your friends
Dey talk anyhow
Na we know how it goes ( bam bam pirahh )
Me I no Dey take it back
Make you hold back the rose
Omo no Dey cold me so
Before man go dey froze
Yeah
Cuz me I wan dey work on you on a daily
737 send money on a daily
But I Dey like girls wey Dey appreciate it
I know you know
I no be may me
I go like work on you
On a daily
737 send money
On a daily
But I Dey like girls
Wey Dey dey appreciative
Wah yay yay
Wenomous
Rara mi o jah rara
Mi no Dey this your drama
Girl your love ti jeh orimi oh oh oh ohhhh
Canada to ghanana
I ok me oh shamana
Girl your love ti jeh orimi oh oh oh ohhhh
See
I know you wan live up
But
I wan love up
The gbagberun
Shii
Abeg make them shuttup
Them other guys still napep
I don mob up
Wayo iyo
Wenom man don love up
Oh no
No let them others come Ina we way
Your tuface Annie holla oyi ehh
Still
I never leave you anyday
Never ever leave you anyway
Cuz me I wan dey work on you on a daily
737 send money on a daily
But I Dey like girls wey Dey appreciate it
I know you know
I no be may me
I go like work on you
On a daily
737 send money
On a daily
But I Dey like girls
Wey Dey dey appreciative
Wah yay yay
Wenomous
Rara mi o jah rara
Mi no Dey this your drama
Girl your love ti jeh orimi oh oh oh ohhhh
Canada to ghanana
I ok me oh shamana
Girl your love ti jeh orimi oh oh oh ohhhh
Don see Manny girls
Me I don see many girls
Make your friends day talk anyhow
Na we know how it goes
I know you wan live up
But I wan love up
I know you wan live up
But I wan love up
I know you wan live up
But I wan love up
I know you wan live up
But I wan love up
Written by: Tony Wenom