Στίχοι

Wetin you gi me I need more of it
This your loving no wanna come off it
Crazy fantasy shey enikono ni
This si your body fiti kill somebody
Wetin you gi me I need more of it
This your loving no wanna come off it
Crazy fantasy shey enikono ni
This si your body fiti kill somebody
Imagination my fascination
Imagination my fascination
Imagination my fascination
Imagination my fascination
You are my one in a million
All in a billion
My call in a trillion
If you fall I might lose it all
This no be chere love
Put my all with no permission
Girl am craving your attention
My fantasy rare vision
I've been gazing from a distance
Tell em other guys make them give us chance
Your my heart desire
You dey light ma fire
Make me get the ginger
with your magic fingers
Oh no baby don't go
Please don't say no
Just in case you don't know
I might be your hero
Put it down on a low
Lay you down on the snow
Put it down on a low
Give you ginger
Put it down on a low
Make you shiver like Monalisa,
I be your baby sitter
Baby you are official
Hop into my new car
Na you be ma diva
Wey dey roll ma rizzla
Wetin you gi me I need more of it
This your loving no wanna come off it
Crazy fantasy shey enikono ni
This si your body fiti kill somebody
Wetin you gi me I need more of it
This your loving no wanna come off it
Crazy fantasy shey enikono ni
This si your body fiti kill somebody
Imagination my fascination
Imagination my fascination
Imagination my fascination
Imagination my fascination
Asa baby
Amaka you're my only asampete
Walai agam asara gi efere
Ngwa ngwa kporo gi lawa Sapele
Mo gbono feli feli
Emi ochere kere
When I see you my heart fly like chekeleke
Imana love ayi ga abu ije wele wele
Nwa bele bele
Ema no ogede
omoge ejim ego kiri kiri
C'est moi je ma appel monsieur
Bob_em mais je ne viens pas de Togo
mo fbono feli feli
Written by: Linus Chigozie Chukwuemeka, Robert Chukwuemeka
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...