Στίχοι
In my element yeah
No time for kpekelems, yeah
I know wetin I go find
Make you just repent, yeah
Dem making my life stress
Breaking me turning me senseless
See my heart dey go kolo
You know my love will come next
You disturb my peace
Tell me, why you worrying me?
You know wetin I go find
Make you come indeed
Shayo-yo-yo-yo
(Shayo-yo-yo-yo)
Make you drink, oh, no-no-no
(Drink, oh, no-no-no)
Make you shayo-yo-yo-yo
(Shayo-yo-yo-yo)
Make you drink oh no e no do
Oh no, baby oh no girl
You dey make me kolo girl
You dey make me kolo girl
Ju ibadi n ọwọ rẹ soke
Oh no, baby oh no girl
You dey make me kolo girl
You dey make me kolo girl
Ju ibadi n ọwọ rẹ soke
Finally o, finally
Otilo finally
Otilo finally
Otilo finally
Finally o, finally
Otilo finally
Otilo finally
Otilo finally
Make it jump, make it jump, make it jump
She gon bounce it, bounce it don't run
Coming from the west the south of London
You don't wanna ask the gang where they from
I don't want a war with them they my sons
In the mornin' time she wan come
I don't wanna hear dem talking nonsense
Why they evil eye does pree my conscience
I'm a big stepper (ay)
Flexer (ay)
In the room afi undress her
She want the money so I invest ah
She want the money so l interest her
I'm a big stepper (ay)
Flexer (ay)
In the room afi undress her
She want the money so I invest ah
She want the money so l interest her
Oh no, baby oh no girl
You dey make me kolo girl
You dey make me kolo girl
Ju ibadi n ọwọ rẹ soke
Oh no, baby oh no girl
You dey make me kolo girl
You dey make me kolo girl
Ju ibadi n ọwọ rẹ soke
Finally o, finally
Otilo finally
Otilo finally
Otilo finally
Finally o, finally
Otilo finally
Otilo finally
Otilo finally
Writer(s): Sergey Malakhov, Nicholas Elijah Gordon, Olalekan Bakare
Lyrics powered by www.musixmatch.com