album cover
Many Things
65
Afro-Beat
Many Things κυκλοφόρησε στις 7 Απριλίου 2023 από Bondo Xz Music ως μέρος του άλμπουμ Many Things - Single
album cover
ΆλμπουμMany Things - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας7 Απριλίου 2023
ΕτικέταBondo Xz Music
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM114

Στίχοι

WHO GIVE ME MIC !
LA LA LA BOSS x 2
E get many things wey dey make me dey love you
LOVE YOU x 2
E get many things wey dey make me dey adore you
ADORE YOU x2
E get many things wey dey make me dey protect you
PROTECT X2
E get many things wey dey make me dey wife you
DEY WIFE YOU X 2
My lady, Faya Faya Faya gbejo X3
Gbe mi soke baby mi ma sun lele
Gbemi saya baby mi ma sun lele
They want know the way we dey live
They want to dey feel our love
LA LA LA BOSS x2
Dem no sabi say you go ride for me
Dem no sabi say you go fight for me
Dem no sabi say you go pray for me
Dem no sabi say you go dey for me
Nobody knows, Nobody knows, Nobody see that
Nobody dey there, Nobody hear that, Nobody knows that
E get many things wey dey make me dey love you
LOVE YOU x 2
E get many things wey dey make me dey adore you
ADORE YOU x2
E get many things wey dey make me dey protect you
PROTECT X2
E get many things wey dey make me dey wife you
DEY WIFE YOU X 2
My lady, Faya Faya Faya gbejo X3
Gbemi soke baby mi ma sun lele
Gbemi saya baby mi ma sun lele
They want know the way we dey live
They want to dey feel our love
Written by: Nathan Bondo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...