album cover

Ekelebe

104Music2024
album cover
Ekelebe κυκλοφόρησε στις 30 Σεπτεμβρίου 2024 από Azuri ως μέρος του άλμπουμ Ekelebe - Single
ΆλμπουμEkelebe - Single
Κυκλοφορία30 Σεπτεμβρίου 2024
ΕτικέταAzuri
ΓλώσσαEnglish
BPM191
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

(Why are you recording?, Why are you recording?)
Para ra ra ra
Oro oro ro ra
Para ra ra ra
Para ra ra ra
Rah Rah (ooo)
Para ra ra ra
Para ra ra ra
Rah Rah (ooo)
I'm just a street boy my G
I just look for money
I no fit hate person
I no fit call you police
Anything wey sup for street
Suppose die for the street
I be OG
I be OG
Ask about me
You go know Mr. Nobody
I be real G
I be real G
Ask about me
You go know scars tell stories
But Ekelebe dey my yard
Ekelebe don do you bad before?
Ekelebe no be friend!
Ekelebe don put you cuff before?
Ekelebe hold me down
Ekelebe put me back for prison
Ekelebe no be friend
(Ekelebe, Ekelebe!!!)
Officer Solo
Officer Solo, wey I call family
Officer Solo
Officer Solo, Come lose guard me
Officer Solo
Officer Solo, "Malokobami"
Officer Solo
Officer Solo, come implicate me
Officer Solo
Officer Solo, wey I call family
Officer Solo
Officer Solo, Come lose guard me
Officer Solo
Officer Solo, "Malokobami"
Officer Solo
Officer Solo, come implicate me
Omo aiye ne' mi
Omo aiye ne' mi, mojuba ye'
Omo aiye ne' mi oo
Omo aiye ne' mi, mojuba ye'
I be OG
I be OG
Ask about me
You go know Mr. Nobody
I be real G
I be real G
Ask about me
You go know scars tell stories
But Ekelebe dey my yard
Ekelebe don do you bad before?
Ekelebe no be friend!
Ekelebe don put you cuff before?
Ekelebe hold me down
Ekelebe put me back for prison
Ekelebe no be friend
(Ekelebe)
Officer Solo
Officer Solo, wey I call family
Officer Solo
Officer Solo, Come lose guard me
Officer Solo
Officer Solo, "Malokobami"
Officer Solo
Officer Solo, come implicate me
Officer Solo
Officer Solo, wey I call family
Officer Solo
Officer Solo, Come lose guard me
Officer Solo
Officer Solo, "Malokobami"
Officer Solo
Officer Solo, come implicate me
Para ra ra ra
Para ra ra ra
Rah Rah (ooo)
Para ra ra ra
Para ra ra ra
Rah Rah (ooo)
Written by: Duza Yunusa

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...