Music Video

Mista Myles - Mama (Viral video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Prince Dodoo Darlinghton
Prince Dodoo Darlinghton
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NixieOfficivl
NixieOfficivl
Producer

Lyrics

I no know wetin i do to deserve all this loving I no know wetin i do to deserve all the care I no know wetin i do you dey take all the risk for me I no dey barb why you want to still protect me so You dey my side when they tell me say i no go make am yea yea yea You dey my side through all the times wey i mess up oo no no Na you dey starve yourself so we go get chop oo ye ye You put yourself on the line just to see me shine Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Everyday you dey pray You dey on your knees You dey hustle on these streets Tell us never accept defeat Adey your back you bed under bridge Everyday you dey pray You dey on your knees You dey hustle on these streets Tell us never accept defeat Adey your back you bed under bridge If i fail today mama i fall your hand If them tie me down i go break the bounds I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly If i fail today mama i fall your hand If them tie me down i go break the bounds I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we Blessings fall for your head oo Mama we see how you suffer Money go hit you like thunder Mama you suffer for we
Writer(s): Prince Darlinghton Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out