Lyrics
It's Atela, oh nah
(It's T-Spice beat)
I move around, I take a holiday
I cross river, wetin I dey find
I see the land is green everywhere o
I meet Uduak and that na the case
The girl e strong (strong)
The girl e fine (fine)
She loves to cook oh, I love to chop (chop)
She sabi say the place I come from I dey farm
I dey fear to ask, but I want tell am oh
Say, I like the way you dance ojuju calabar
And when we dey together chai! Abasi mbok
You dance like say na me the give you quandala (sosongo Abasi, sosongo Abasi)
You got me loving you ojuju calabar (sosongo Abasi)
Ojuju calabar, ojuju calabar (eh, sosongo Abasi)
Ojuju calabar, ojuju calabar (eh, sosongo Abasi)
'Cause it's a wonderful, tenderful feeling
Baby, can you give me that miracle feeling?
She just dey move like say na she getti the town oh
She roll the boat like say na she we sabi paddle, ah
She like to wiggle around her big waist oh, ah-ah
She do like say na she just sabi wetin I want oh
I be wanting the love (love)
I be wanting the all (all)
I be loving the way you cook afang, oh my God (God)
I be loving the way you nam kwau don moh
Shey na me dey fine? E be like say now I don fine, fine
I like the way you dance ojuju calabar
And when we dey together, chai! Abasi mbok (Abasi mbok, eh)
You dance like say na me the give you quandala (sosongo Abasi, sosongo Abasi)
You got me loving you ojuju calabar (sosongo Abasi)
Ojuju calabar, ojuju calabar (you gat me, love, you gat me, love)
Ojuju calabar, ojuju calabar (you gat me, sweet sugar, girl, you know you're the finest)
'Cause it's a wonderful tenderful feeling
Baby, can you give me that miracle feeling?
(Wonderful, marvelous feeling) is the way I feel
(Miracle, amazing feeling)
Oh, you dey killing me, baby
(Wonderful marvelous feeling) is the way I'm feeling for you
(Miracle, amazing feeling) ani oda fun e
I like the way you dance ojuju calabar (I like the way you move, dey move, dey move dey go)
And when we dey together chai! Abasi mbok (eh! Ah!)
You dance like say nah me the give you quandala (Abasi mbok o, Abasi mbok o)
You got me loving you ojuju calabar (sosongo Abasi)
Ojuju calabar, ojuju calabar (ego no go matter, ego no go matter)
Ojuju calabar, ojuju calabar (owo no go matter for me and you)
(Because you wonderful, tenderful feeling)
(Babe, it's time you give me that miracle feeling) sweet love, sweet love
Sweet love, sweet love
Sweet love (Xtraordinaire), sweet love
Sweet love, sweet love
(It's Squeeze Records)


