album cover
JA ARA E
372,221
Soundtrack
JA ARA E was released on July 19, 2019 by Parkwood Entertainment/Columbia as a part of the album The Lion King: The Gift
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:15 - 00:20
JA ARA E was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:30
00:35
00:50
01:00
01:15
01:20
01:25
01:30
01:35
01:50
01:55
02:00
02:10
02:30
02:50
02:55
03:00
00:00
03:10

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[Verse 2]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[Verse 3]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
[Outro]
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
Ko juba, ko juba
Written by: Beyoncé, Damini Ogulu, Richard Isong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...