Lyrics
Born leader
Criminal
Gold digger
Hooligan
Concubine
Money Man
Hungry Man
On the line
My Head Dey bang
No need panadol
Pour holy water
Fire for area
My ****, Forget the tension
Your problem e get solution
Your real ****, e get the answer
E no talk e no Dey cast am
Dey form ****
Dey form brother
Caught your wife in a Range Rover
With your ****, this ****
The road to Heaven ogara
Scandal make you popular
And me I no Dey roll with dem regular
You wan try oma tokula
Egbami o
Problem o Egbami o
Dem wan do werey for me o
Eh eru o bami o
Egbami o
Number one omo na me o
Dem wan do werey for me o
Eh eru o bami o
And I know guys wey Know guys wey know guys
And the kine guys Dey burst head for roadside
So I no mind, you fuck up I cut ties
Na the problem e long, Anaconda
Slow down no Dey gimme on a low
My God! I got money I go blow for you
Ameno when you see me in the club
Toripe won ti momi o oh
Egbami o
Problem o Egbami o
Dem wan do werey for me o
Eh eru o bami o
Egbami o
Number one omo na me o
Dem wan do werey for me o
Eh eru o bami o
Egbami o
Problem o Egbami o
Dem wan do werey for me o
Eru o bami o
Egbami o
Number one omo na me o
Dem wan do werey for me o
Eh eru o bami o
Kilonso, kilonshe
Kilonso, kilonshe
E don tay, we no play
Kilonso, kilonshe
Written by: Adegboyega Adey Ogunlesi, Fawaz Mofe Ashaju