Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Skallah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Taribo Kelvin Horsefall
Songwriter
Lyrics
Yeah!..
Uhhn!
You ask your self sometimes where the money go?
You hustle everyday but still ,man you don\'t know.
No dey dull your self come dey wonder where the money go oh.
Man aa real bad man can\'t say what I can\'t do...
Oh ah aahn.

(Skallah)
On God my hustle..
Nothing fit burst my bubble..
I see vibes , they see trouble..
Praise be to Jah as we rise ..
Next level...
Cuz no winshi man can burn my cable..
She dem wan price...
We pay dem double..
No man can test, we show dem devil..
(Aah aahn aaahn aaaihn)
Iyoba watch out for that insider..
I can\'t trust nobody only trust my jah...
I know you thought I failed so you fucking slide back..
Na wetin you go do now I don bounce back ...
(odidi)Odidi didi!
Omo na fear go catch dem dem dem dem,bia kai gawa ga ga ga ga ga!
As u can see now I don go gaga...
I\'m a vampire (girls them biser for my empire)
You ask your self sometimes where the money go?
You hustle everyday but still ,man you don\'t know.
No dey dull your self come dey wonder where the money go oh.
Man aa real bad man can\'t say what I can\'t do...
Oh ah aahn.
You ask your self sometimes where the money go?
You hustle everyday but still ,man you don\'t know.
No dey dull your self come dey wonder where the money go oh.
Man aa real bad man can\'t say what I can\'t do...
Spread love up in aa the air everything good.
Wish pun another man anything good...
Think of the karma, anything you do..
Stay free from the drama make everything stew aah aaihn...
Igbigi yanfu yanfu yanfu jolly go dey eeh..
No dey balabalabala your self..
No gbrrr one life na em dey..
Since morning I never chop but loud and Hennessy dey body yeah..
Pour liquor for my **** that we lost in the hustle..
Puff one for my **** nwanne...
Ole fosse....
Aaahn aaahn aaahn (trust somebody)...
Aaahn aaahn aaahn (gotta trust somebody)
Aaahn aaahn aaahn (come on come on come on )...
(Oh yeah yeah yeaaah)
You ask your self sometimes where the money go?
You hustle everyday but still ,man you don\'t know.
No dey dull your self come dey wonder where the money go oh.
Man aa real bad man can\'t say what I can\'t do...
Oh ah aahn.
You ask your self sometimes where the money go?........
Yeah Skallah, real life...
Litto, Teego!
Doktape , na so
No gbrrr..
Written by: Taribo Kelvin Horsefall