Credits

PERFORMING ARTISTS
Shay Flarve
Shay Flarve
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nkechiyere Oluwaseyifunmi Anosike
Nkechiyere Oluwaseyifunmi Anosike
Composer
Raoul John Njeng Njeng
Raoul John Njeng Njeng
Composer

Lyrics

Idan why you still dey lie?
(Lie lie lie)
And you know I trust you die
(Die die die)
But I don catch you boy ,you can’t deny
(“Lai Lai lai)
Even God fit testify (even God fit testify )
Boy I’m not a fighter
I no hurt you no need to say sorry
Boy you carry and I want talk true if e don reach up here
You be the guy wey dey follow girls gara
Mommy don warn me bout yah
Mommy don warn me make I no follow person wey dey doubt my honesty oh
Oh away ohh
All of the shits you dey do no good
Make you just dey go
Who be the guy wey dey follow girls gara
Mommy don warn me bout yah
Mommy don warn me make I no follow person wey dey doubt my honesty oh
For your matter I dey shoot and kill
Right now I dey live on pills
You no dey send how I go feel
Wetin you gain tell me what’s the deal?
All your rubbish I don dey discover
Nah need to beg Mr man is over
I no dey feel any body
Nah getty time for your story
You be the guy wey dey follow girls gara
Mommy don warn me bout yah
Mommy don warn me make I no follow person wey dey doubt my honesty oh
Oh away ohh
All of the shits you dey do no good
Make you just dey go
Who be the guy wey dey follow girls gara
Mommy don warn me bout yah
Mommy don warn me make I no follow person wey dey doubt my honesty oh
away oooh ohh
All of the shits you dey do no good
Make you just dey go
You be the guy wey dey follow girls gara
Mommy don warn me bout yah
Mommy don warn me
Make I no follow person wey dey doubt my honesty oh
Written by: Nkechiyere Oluwaseyifunmi Anosike, Raoul John Njeng Njeng
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...