Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Naomi Mac
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Naomi Mac
Songwriter
Lyrics
IF NO BE God
Na where I for dey o
Where I for dey o
Where I for dey
If no be for grace
Na who I for be o
Who I for be o
Who I got be
When I was dying
You came and gave me your life o
When I was weak
you became my strength
Onye dikaghi o
Who is like unto thee eh
Eze ndi Eze
If no be God
Na where I for dey o
Where I for dey o
Where I for dey
If no be for grace
Na who I got be
Who I for be
Who I got be
When I call on you , you dey answer
You show me your wonder
You fight all my battles
Papa meh
Odogwu Na agha dike Na agha
Nar’ekelem o
Nar’ Otuto o
If no be God
Na where I for dey o
Where I for dey o
Where I for dey
If no be for grace
Na who I for be
Who I for be
Who I for be
lead :Make una help me hail am o
reap: Idi ebube
lead :Papa Nar’ekelem
Resp: Idi omimi
Lead: Agu n\'echemba le
Resp :I kariri ih\'anyi si ni ibu
lead :papa na you na only you ehh
reap: Idi ebube
lead :Eze nar\'otuto o
Resp: Idi omimi
Lead: Okwu neri aja le eh iye eh eh eh
Resp :I kariri ih\'anyi si ni ibu
reap: Idi ebube
lead :Odumegbu judah
Resp: Idi omimi
Lead: Ih\'inemerem ebuka
Amama masi amasi
Resp :I kariri ih\'anyi si ni ibu
lead :Odumegbu judah
Resp: Idi omimi
Lead: Ih\'inemerem ebuka
Amama masi amasi
Resp :I kariri ih\'anyi si ni ibu
Written by: Naomi Mac


