Music Video
Music Video
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Pst Linus
Songwriter
Daniel Bassey
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Danny B Captain
Producer
Lyrics
Amaka love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do wetin do weh
Amaka love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do tailor
Precious oh
Precious
Love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do painter
Captain
Amaka no Dey carry last
For disappointment i say she be number one
She no Dey gree she be Jolly Angeli
On top your money she go drive you vanagon
Amaka no Dey shame, she no Dey fear face
Tellam say hello na there you go start pay
Many years have gone Amaka never engage
All the men are bad that is what Amaka say
You will never see Amaka for the party without a shisha smoking loud with them girls and burning trees ah oh Lord oh my God Amaka ginger
Dem dey bang bang bang Amaka inside
Amaka love no be scam
Now you go follow yahoo boy
Wetin do tailor
Precious oh
Precious love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do painter
Amaka no Dey dull
Amaka no Dey roll with a broke ****
Amaka is a gang with the big ballers
Amaka is a full time gold digger
Amaka no Dey look at the man if he no get motor
He no get house he no get land he still dey trek
She no want work she no want suffe but she want chop life
You will never see Amaka for the party
Without a shisha smoking loud with them girls
And burning trees ah oh Lord oh my God Amaka ginger
Dem dey bang bang bang Amaka inside
Amaka love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do tailor
Precious oh
Precious love no be scam
Na you go follow yahoo boy
Wetin do painter.
Written by: Daniel Bassey, Pst Linus