Lyrics

(Dawg!) (Ayiii) Falila kįŗ¹ tan o, normal į»Œmį» to tun ja ni (proper) Ah, o ti gba alawee (corper) Eh, normal for sure (eh-ahn eh) To ba fįŗ¹ jokoto, jokoto To ba fįŗ¹ jakata-jakata į¹¢Ć” ma į¹£e'di wereke E normal for sure Wetin be shame? Make e catch me (aje) This your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) Na your body wey dey jazz me (normal) Your manya just dey shark me (yaya waya) K'ori mi to fa'na, įŗ¹ wį»n'mi si (eh your manya) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) Na your body wey dey jazz me (normal) į»Œmį» mi gbe wį»n rin o (ye) Gbe wį»n rin o (ah) JĆ wį»n laya, ko jįŗ¹ ko mi o Make I know if you need company o įŗøyin mama, įŗ¹ lį» sįŗ¹mpįŗ¹ Oya, come closer (closer) Enter your body like smooth criminal (criminal) Owo mo na, mi o į¹£e talika Afį»labi, money controller (for sure) Wetin be shame? Make e catch me (aje) And this your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) And na your waist wey dey jazz me (normal) Your manya just dey shark me (yaya waya) K'ori mi to fa'na įŗ¹ wį»n'mi si (eh your manya) No be say kongi dey catch me (konji go dey catch) And na your waist wey dey jazz me (ehn, bebe-bebe) Ehn, Falila, oya, give me that Jįŗ¹ ka į¹£erĆ© fiki-fiki Oya, gimme pass The money dey for the goody bag o For the Gucci bag o, get the Gucci bag, oh-eh Na the thing you dey do to me (do to me) Make you just dey do am dey go Ah-ah-ah-ah-ah (Iyįŗ¹n normal, for sure) Wetin be shame? Make e catch me (aje) This your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) And na your waist wey dey jazz me Your manya just dey shark me (aje) K'ori mi to fa'na, įŗ¹ wį»n'mi si (manya) No be say kongi dey catch me And na your waist wey dey jazz me (Bebe, my bebe) (aje) (Ehn-ehn, God forbid) (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe) (Eh-eh, į»mį» į»lį»pįŗ¹) (normal) (Bebe, my bebe) (ehn-ehn, bebe) (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe) (Eh-eh, į»mį» į»lį»pįŗ¹) (Dawg)
Writer(s): Anthony John, Morihanfen Oluwabamidele, Damilola Afolabi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out