Credits

PERFORMING ARTISTS
Ambassador David
Ambassador David
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ambassador David
Ambassador David
Songwriter

Lyrics

Ambassador David
Huuuu yeh yeh yeeeh ...
Make we pray eeeh
For Nigeria aaa...
We need to pray eee yeh eee yeh
Pray eee eeee.
For naija aaah aaah
Make una pray eeeh eeh
Nigerians we need to pray 2×
For the things we're deh happen to us
We no like am oh
We no like am oh
Make we pray eeeh... Repeat
Make we pray eeeh
Make we pray eeeh
For naija eeeh
Verse one
Before before e no deh like this
Now everything don deh go so high
Baba God we deh look your eye
Please baba God make you lifte us highly
I go one shop make i buy garri
They say one cup don add money
Omo this thing is not funny
Dem deh talk say me I too funny
Chorus
For pure water
Dem deh call dollar
Anything you buy see nah 1Million
Even one moimoi dem deh shout dollar
For naija aaah
Repeat chorus
Nigerians we need to pray
For the things were deh happen to us we no like am oh ]
We no like am oh] 2×
Make we pray eeeh
Make we pray eeeeh
Make we pray eeeh
For naija eeeh
Verse two
If na our sins
Make you please forgive us
All the leaders give them wisdom
Make them lead our super nation
Nigeria is a better nation
We are blessed no competition
And if you check with all the nations
We are the most successful nation
Oh Lord....
Repeat chorus
Nigerians we need to pray 2×
For the things were deh happen to us
We no like am oh
We no like am oh
Make we pray eeeh (repeat)
Make we pray eeeh
Make we pray eeeh
For naija eeeh eeh
(Repeat chorus)
Nigerian we need to pray for the things
Were happen to us
We no like am oh
We no like am oh
Make we pray
Make we pray eeeh
For naija eeeh
Written by: Ambassador David
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...