Credits
PERFORMING ARTISTS
Emy Bosxx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Akhabue
Songwriter
Adebanjo Adebiyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sonsbeatz
Producer
Lyrics
I dey ma!!
My way!!
Total Shut Down!
Who dey! Zuzu
I dey my Padi side
As in normal life
Plenty cruise dey! with other guys
Telling me bout the babe hin Dey chyke
Hin Dey chyke oh
He dey show me suzzanna
as she dey redi for Snapchat
Popular bhaddie, dey twerk for live chat!
Bring the show to my room,
I go like am, I go like am!
This thing wey you Dey carry na thunder
And Your body caliber na fire
all the thing wey you want Dey my arsenal
I gallant, no retreat no surrender
And I no be killer
Killa man ohh
Your body Dey set me on fire
Fire oh
Na to pull my trigger
Trigger
This machine gun, sef na healer
Wetin you Dey find for my knicker
Antidote wey go cure your fever oh!
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
I Dey fire down, luckily
She cun Dey feel am
I no fi take am, softly
Na for window, I pin am
Give am odogwu way (ahya)
Daddy way, (ahya)
Creep on me d mummy way (ahya ahya ahya)
And she go come around another day
And my tini sweet, in a bitter way!
And I no be killer
Killa man ohh
Your body Dey set me on fire
Fire oh
Na to pull my trigger
Trigger
This machine gun, sef na healer
Wetin you Dey find for my knicker
Antidote wey go cure your fever oh
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Machine Gun
Written by: Adebanjo Adebiyi, Emmanuel Akhabue