Credits
COMPOSITION & LYRICS
Ismaheel Issa Olamide
Songwriter
Adeyemi Opeyemi David
Songwriter
Lyrics
Ololamide mi Nahzikid
Davex kosoro
Waking up everyday
Na by God grace
And him grace no fit tire me
Everyday on a chase
Wells Fargo or na chase
Pnc aza dey to receive
Emi gan emi jaza
Bottles of goldschlager
Body no go tire me
Vanessa
Baby no go vex her
Money na the case and
Chasing no fit tire me
Ku so ku so
Omo yen omo tonso
Kuluso kuluso o
Omo yen omo tonso mo
Kodun kopo o
I know the matter long
So them wulo wubo o
Kuluso kuluso mo
E wo fatimah
Oni tewo kowun to se normal
After sharwarma
Pelu orisirisi tequila
She no Dey bother
Anything wey I do no concern her
My baby my lover
You're the only one no another
Back in the days trying to make the pay
Amasise karakara koma si holiday
Na the grace we Dey seek
Baba bawase
Kamarire gba ninu oun tabashe
Now we Dey pray
Praying for the Grace
Pnc and Chase
Make e come my way
Working like a thief
Ani koma si holiday
Jehovah bless me
Everytime And everyday
Ku so ku so
Omo yen omo tonso
Kuluso kuluso o
Omo yen omo tonso mo
Kodun kopo o
I know the matter long
So them wulo wubo o
Kuluso kuluso mo
Kashama ri rin ajo
Kamadele oo
Kashama ri rin ajo
Kamadele
Kashama ri rin ajo
Kamadele oo
Kashama ri rin ajo
Kamadele
Ku so ku so
Omo yen omo tonso
Kuluso kuluso o
Omo yen omo tonso mo
Kodun kopo o
I know the matter long
So them wulo wubo o
Kuluso kuluso mo
Written by: Adeyemi Opeyemi David, Ismaheel Issa Olamide