Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Banzy Banero
Banzy Banero
Performer
Beeztrap Kotm
Beeztrap Kotm
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Francis Nii Ayitiah
Francis Nii Ayitiah
Songwriter
Edwin Eshun
Edwin Eshun
Songwriter

Lyrics

Arealer ah
Nero roo
Ah huhh huh huh 
Ah huhh huh huh 
Ah huhh
Hm see lizzy lizzy 
Now she dey want come back to me 
Sakof mandem dey look fresher 
She dey tell me she do yawa 
Hm see lizzy lizzy 
Now she dey want come back to me 
Sakof mandem dey look fresher 
She dey tell me she do yawa
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Kanin nu, sɛ mi frɛfrɛ wo aa
Anaa mi texti wo aa, na wo flexy wo mi so
Oh mine, oh mine 
Na wa ma mayɛ waa
Mi sii, sɛ mi frɛfrɛ naa
Anaa mi texti naa, na ɔflexy wɔ me so
Oh mine, oh mine 
Na wa ma mayɛ waa
You thought it’s game over 
No game over 
We go buy lambo and Range Rover 
Then take over, chop dollar like Abu Trica
Arrrrr
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa
What’s her name again I forget am sef
Akosua something something abeg make I rest 
Just let it go
Krrr 
who the fuck is calling
check ma phone ma ex dey call
Shoddy wey say make i no call again right now she’s calling
Rydee i no go date broke girls
Deebee nkoa
All these slay queens 
Gyimii nkoa
L.O.V.E, love
I know love no be by force, so I let you go (let you go)
But I told you hold on, one day I go blow (ah huh)
Right now everywhere me I go pass (go pass)
Them dey call me super (super)
Super, super, super 
Hm see lizzy lizzy 
Now she dey want come back to me 
Sakof mandem dey look fresher 
She dey tell me she do yawa 
Hm see lizzy lizzy 
Now she dey want come back to me 
Sakof mandem dey look fresher 
She dey tell me she do yawa
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa 
Hmm sweet ex 
You do yawa 
A very big
biggie yawa
Written by: Edwin Eshun, Francis Nii Ayitiah
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...