Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mayzee
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ademola Owolabi Bankole
Composer
BABATUNDE RAHIM
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Qrisz Danyelz
Producer
Horlumide
Mixing Engineer
TiZ EAST
Recording Engineer
Lyrics
She sabi pass ronaldo and messi
baby biko show ur mercy
omo ologo zero fugazi
deep down you know i want you mami
i go dey give am to you steady
nwannem anyhow you want it
Isabella feh wo fendy
Take my money already
i want to lowo laye mi
i want to lalafia
na your prayers wey dey follow me
shey you dey see i dey feel my swagger
all the girls want dance to my song wan jo
move to the beat make you jo won jo
Anyhow! Anyhow you feel am ehh
roll up my weed as i pray
Can I be your maaan for a minute !!!
can i br your maan for a minute wo wo!
Can i be your maaan for a minute!!
can i be your maaan for a minute wo wo !!!
She sabi pass ronaldo and messi
baby biko show your mercy
omo ologo zero fugazi
deep down you knw i want you mami
i go deyy give am to you steady
nwannem anyhow you want it
Isabella feh wo fendy
Take my money already
High me like gbana
na you dey high me now
High me now
Susana you too dey high me now
High me
high me like gbana
na you dey high me now
High me now
Susana yoy too dey high me now
(High Meee)
She sabi pass ronaldo and messi
baby biko show your MERCY
omo ologo zero fugazi
Deep down you knw i want you mami
i go dey give am to you steady
nwannem anyhow you want it
Isabella feh wo fendi
Take my money already
can i be your man for a minute!!
can i be your man for a minute wo wo!
Can i be your man for a minute
Can i be your man for a minute wo wo!!!!
Written by: Ademola Owolabi Bankole, BABATUNDE RAHIM


