Credits

PERFORMING ARTISTS
Ginger Of Hype
Ginger Of Hype
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osagie Darlington
Osagie Darlington
Songwriter

Lyrics

Akwaba,
Obokhian
My baby girl she don dey do the wonder
With her baka way big like budda
Na to conquer her cus she go leave her akpola
X2
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Ehnnn Way my gbola
E dey your nikka
See watin you carry, you dey find person sister.
Ajeh on colors see me see Wahala
Na watin you carry na Dey burst my Ginger
Oh baby girl wine me na wine me na
Touch my nipple, Accra too hard na
Touch the left one
Hahahahahahaha ahhhh
See, Abela Carry Kala e Dey chase e mama because e mama never make eba when soup don done at the age of 40 you still Dey under your mama roof you go chop food clean mouth you no go even for greet kara, awa leihh
Akwaba,
Obokhian
My baby girl she don dey do the wonder
With her baka way big like budda
Na to conquer her cus she go leave her akpola
X2
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Way my gbola
E Dey your nika
See watin you carry, you Dey find person sister
Aje on Kolos see me see Wahala
Na watin you carry na Dey burst my Ginger
She dey call me Ginger and galic
Na watin she carry make me really wanna gat lick you
She dey call me sweetheart and darling
That’s what’s it is, if you have what it’s takes to be you.
Guy Leave matter for matires
Kpekus way far, na money go deliver am
So why I no go hustle my way up
When man fall Shay e suppose get up
Crazy lifestyle with money capacity shey you know say man get to stand up
Like I just set up my formation and blocking 4
You know say man don Buckle up
Chorus
Akwaba
Obokhian
My baby girl she don dey do the wonder
With her baka way big like Buddha
Na to conquer am before she leave her agkola
X2
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her kpola
She go leave her kpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Leave her akpola
She go leave her akpola run
Written by: Osagie Darlington
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...