Credits

COMPOSITION & LYRICS
David Delight Paul
David Delight Paul
Songwriter

Lyrics

Yeah Di It's all hard work
Y'all see
Chasing my dreams
Man I'm mean
The good bad days
Are All lessons
Breaking all yokes
Man I'm free
See me as I
Wear my crown
For my dreams
E be like shock
Dem no believe
I don pass them
Fast Ferrari
Pay me my dues
I give you Melodies
Where I come
You gotta be
Up at six
Say a prayer
Morals from my momsy
You can't fail
After loosing
Four siblings
You can't Fall sick
No money for clinic bills
Share my dreams
Some day
I hope yall can see
Hand me my flowers
I dey sing
Fought my demons
Conquered them
Went deeper seas
Fought my demons
Conquered them
Went deeper seas
I go dey play dem my song and piano
From zero now I be their hero
I be their Moses
Dem be the pharaoh
Na me dey lead Them
Them go dey follow
And if dem won try
I go show dem wacko
I go burst thier speaker
Make dem Kolo
Na me be that trench boy
Wey grace dey follow
If I dey lie
Go ask brother Philo
I go dey play dem my song and piano
From zero now I be their hero
I be their Moses
Dem be the pharaoh
Na me dey lead Them
Them go dey follow
And if dem won try
I go show dem wacko
I go burst thier speaker
Make dem Kolo
Na me be that trench boy
Wey grace dey follow
If I dey lie
Go ask brother Philo
Na success be my
Last name
Show you
My Melodies
Forever
Will I sing
Pray to God
On my knees
If I ever you hurt
I hurt me
Been on the road
God knows it
Na my happiness
I sabi
Breaking briedges
You know what I mean
Where I come
You gotta be
Up at six
Say a prayer
Morals from my momsy
You can't fail
After loosing
Four siblings
You can't Fall sick
No money for clinic bills
Share my dreams
Some day
I hope yall can see
Hand me my flowers
I dey sing
Fought my demons
Conquered them
Went deeper seas
Fought my demons
Conquered them
Went deeper seas
I go dey play dem my song and piano
From zero now I be their hero
I be their Moses
Dem be the pharaoh
Na me dey lead Them
Them go dey follow
And if dem won try
I go show dem wacko
I go burst thier speaker
Make dem Kolo
Na me be that trench boy
Wey grace dey follow
If I dey lie
Go ask brother Philo
I go dey play dem my song and piano
From zero now I be their hero
I be their Moses
Dem be the pharaoh
Na me dey lead Them
Them go dey follow
And if dem won try
I go show dem wacko
I go burst thier speaker
Make dem Kolo
Na me be that trench boy
Wey grace dey follow
If I dey lie
Go ask brother Philo
Yeah yeah
Written by: David Delight Paul
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...