Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Niyi
Niyi
Performer
Hotkid
Hotkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Niyi Lawal
Niyi Lawal
Composer
Adeola Moshood
Adeola Moshood
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysynths
Jaysynths
Producer

Lyrics

Sign of the cross when I step in
Ebelebe don Dey test me
Dem table my case dem Dey judge me
And na those kind things e Dey vex me
HOTTY HOTTY WITH THE FIRE
Anybody come say na Fire fire
You know Jah be my Holy messiah
Ibebe idi re lo Jami laya
(LON JAMILAYA)
 
Easy ooo
For my life I’m moving easy ooo
When I come around I’m dressed in Steeze ooo
Say Na the champion sound be this e ooo
FI BALENCIAGA
TOTA EH MOLE
Oloun gbo Wasare
Wa Japa
Ferege
Apala no be ragge
Omo yen marese
Miojeke kosemi lese
Hello! All you fakers who dey fumble
You be smiling to my face you dey humble
For my back you dey hate, but you dey form cool
You dey act on cue, Uche Jombo
Oya… sare wa gba
You underrate me but I balling harder
Everywhere you go you hear my matter
Alhamdullilah I’m still getting raba
Ye, man I’m done getting sober
I’ll be hot on the news call me Stober
Cyril, number one Ramaphosa
Keep you up on your feet like Makossa
E be me be the boy wey dey come through
E be the one with the steeze in a bundle
Got the game in a lock in a chokehold, loco
All my haters on freeze, man I’m so cold. oko
Hmmm OGINNI
Life HARD SHEY NA konji NI
For all the people wey been downgrade me
Now dem Don dey beg Biko FORGIVE ME
Hmmm shey Mo jo monkey ni
No time CURRY NI
But you know say me I no like stress oo I Dey COME IN WITH the
Sign of the cross when I step in
Written by: Adeola Moshood, Niyi Lawal
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...