album cover
Pray
56
Afro-Beat
Pray was released on November 22, 2024 by Boyfrnd Quan as a part of the album Pray - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2024
LabelBoyfrnd Quan
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ray Clarke
Ray Clarke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eazibitz
Eazibitz
Producer
Trips
Trips
Mixing Engineer

Lyrics

Yeeh yeeh yeeh yeeh yeeh eh
Oh
Boyfrnd on this one
Yea yea yea eh
Onüsün
I dey pray
I dey pray
I dey pray
See I dey pray for blessings
Yeah yeah eeee
Oluwa bless my hustle ooo
Bless my family yeah yeah See
I dey pray
I dey pray
I dey pray
Me I dey pray for blessings
Yeah yeah eeee
Oluwa bless my hustle oh
Bless my friends oh eeeh
Two seconds make you motivate yourself
On how e be still dey coordinate yourself
This life no be so make you focus on yourself
Yourself
Baba God I want ask you Question sef
Which time wey you go even Bless us sef
How e Dey be na
We don dey press so tey boys Don dey vex
We dey vex
Baba God na crime to drive Benz
Nawa oh
Bless us now make we know our real face na
See
Na de street we dey
Betrayal full street
Me I no dey send them
I go on full speed
I no wan die young
But if I die while hustling
Box me up
Send me home
Put my medal on my chest
Tell my dad I did my best
Tell my mum not to cry
She won't get attention from me now yeah
Tell my sisters not to be upset
Her bro will take long sleep after the sunset
I dey pray
I dey pray
I dey pray
See I dey pray for blessings
Yeah yeah eeee
Oluwa bless my hustle ooo
Yeah yeah eeee
Bless my family yeah yeah
Oluwa I don dey wait
No be must say I go get am pass bill gate
Show me love like my mate
Shey na me wey dis people dem underate
Shey I dey fast I dey pray I dey work
E come dey be like say my ikpere no dey work
Omo we must to get this bag o
As long as say we no go stop the grind o eh eh
Nwa chinemere ka m bu
I believe in abu m Ihe m bu
Chukwu
Oluwa light my candle Without you in my grind shi shi I no go see o
As we dey hustle we dey pray
As we dey pray we dey wait
As we dey wait we go wait
So tey dem go pay
Maka chukwu dem go pay
I dey pray
I dey pray
I dey pray
Me I dey pray for blessings
Yeah yeah eeee
Oluwa bless my hustle ooo
Bless my family yeah yeah
Written by: Ray Clarke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...