Credits

PERFORMING ARTISTS
Duravella
Duravella
Performer
Joseph Bello
Joseph Bello
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Bello
Joseph Bello
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
John Sonixx
John Sonixx
Co-Producer

Lyrics

Ah, ah, ah
Um, um, um
Um, um, um
Um, um, um, um (Duravella)
Ah, ah, ah
Money too sweet I beg, tell all your friends (Say what?)
We go pull up in a convoy made up of Benz
Sky Level is my favourite place, I no fit pretend
I pull up with a different craze, your own sef dey learn
Because daybreak, everywhere bust
Account balance, everywhere plus (You say)
Daybreak, everywhere bust
Account balance, everywhere plus
I am a world class hustler, I no dey take no for an answer
I am a real life hustler, yeah, everyday to get the rubber
Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger
I am a world class hustler, yeah, yeah yeah
One bottle of Martel
Oga, your own sef dey learn
The kind suffer wey we suffer for the ghetto, my mouth no fit tell
The bag bitches for the Benz, reach hundred, use leg dey come
Now me and my boys, they pull up, pull up, pull up like wetin dey sup?
Because daybreak, everywhere bust
Account balance, everywhere plus (You say?)
Daybreak, everywhere bust
Account balance, everywhere plus
I am a world class hustler, I no dey take no for an answer (No, no, no)
I am a real life hustler (Real life hustler), everyday to get the rubber
Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger
I am a world class hustler, yeah, yeah yeah (I am a world class hustler)
I am a world class hustler, I no dey take no for an answer (No, no, no)
I am a real life hustler (Real life hustler), everyday to get the rubber
Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger
I am a world class hustler, yeah, yeah yeah
And I dey follow my dreams, I dey follow my dreams like trailer where I fail break
I dey work to be rich, I dey work to be rich from night until daybreak
Competition don't move me, I am a world class hustler
I am a world class hustler
I am a world class hustler
Written by: Joseph Bello
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...