Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Gasper
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gasper Welongo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gasper
Producer
Lyrics
Jah gimmie the mindset of a winner
(you know me)
For the paper I deliver
(Mmh)
Even tho man a sinner
Eh father lord pour me holy water
Jehovah cool my temper
Na him he be my healer
Even tho man a sinner
Eh father lord pour me holy water
( uhanh)
You don't stress a working boy
I stay a balling boy uhh
See bembe boyy yeah
Shú huna foyii
Cuz I fear nobody
Computer village boy omo no dey near me
(no dey near mee)
Bamúloka na mena mashilé métú
(uhhuha)
Bana únda bita batúchange w'étú
(Uhhhah)
Túle habanda nabo babo bale'e
Mingyo ( Uhhhh)
Benu mu únge únge mumanye
Byose bile byetú (uhh ahhhh)
Oga u no dey scare me at all
Scare me at all
Gasper out here eh eh
Gasperboy I'm out here eeh eh
Eh I fit to screw and school you
Don't near me I go put you into grave
Gasper out here eh eh
Gasperboy I'm out here
And if you pass away right now
We go carry yo babe and go
Yeah you go see the photo
In the oluwa heaven o
I pray me I pray for my enemies
Because dem turn me a beast
(uhh)
Dem dem dem try convince
All me close friends say ei
Them go against me (ihhh)
Me and the homies choppin life
No need to pay for a thing
Watch me flow watch me blow
Anytime of a beat
You wan do me voodosion
Soosion and kolotion
E be small thing
Pronunciation no correct
Gerritt?
I don't know
Eh you can call me fashion killer
Nothing me I fi no kula
For my hood I'm the only Godzilla
Shooting these bad boys
Bamúloka na mena mashilé métú
(uhhuha)
Bana únda bita batúchange w'étú
(Uhhhah)
Túle habanda nabo babo bale'e
Mingyo ( Uhhhh
Benu mu únge únge mumanye
Byose bile byetú (uhh ahhhh)
Written by: Gasper Welongo