Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Boyzid
Performer
Amazing Pzid
First Cello
COMPOSITION & LYRICS
Akachukwu Patrick
Songwriter
Lyrics
Eheee
Oh eheee
Ever since I met you say my life e dun better
Yeah I pray I pray say make e no ever over
Girl I Dey for you so you can rest on my shoulder
For any reason no fit leave you follow another
My dear na Imaka
Lee ka alu nwa si ebe
Nwata nwanyi Isi ebe
Gwa nu m ife na eme (ife na emenu)
Omalicha golibe maka ur type di uko
Jide ogu na m ji ofor
So what are you waiting for
As long as Ina enye m obi anuli
Come finish my money
What are you waiting for
It is right time you tell them who be who
Let them know who u choose
What are you waiting for
As long as Ina enye m obi anuli
Come finish my money
What are you waiting for ehhhh
It is right time you tell them who be who
Let them know who u choose
What are you waiting
Since I get ur contact
Say my brain no intact
U Dey ruin my sanity
Scatter mentality
Oh my oh my oh my
Chop my savings I no mind
Make we commit iniquity
I know you know Wetin I mean
It you or you I no fit use u play my bby
What are you not telling me
Shay na me and you ga ebi
Take your time check your list
Kedu ife oga Eli
For you I sing doremi
You give me peace already
My dear na Imaka
Lee ka alu nwa si ebe
Nwata nwanyi Isi ebe
Gwa nu m ife na eme (ife na emenu)
Omalicha golibe maka ur type di uko
Jide ogu na m ji ofor
So what are you waiting for
As long as Ina enye m obi anuli
Come finish my money
What are you waiting for
It is right time you tell them who be who
Let them know who u choose
What are you waiting for
As long as Ina enye m obi anuli
Come finish my money
What are you waiting for ehhhh
Is is right time you tell them who be who
Let them know who u choose
What are you waiting
This no be exaggerating
Why I go leave you for Wetin
My baby fine no be maybe
Legodi my melanin
Ahi
No more debating
Girl you Dey scatter my settings
This no be exaggerating
Legodi my melanin
As long as Ina enye m obi anuli
Come finish my money
Kedu ife Ina eche zi
Ife Ina echezi
Written by: Akachukwu Patrick


