album cover
Inside
17,204
Afro-Beat
Inside was released on December 14, 2023 by Encore Recordings as a part of the album Inside - Single
album cover
Release DateDecember 14, 2023
LabelEncore Recordings
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Lyrics

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...