album cover
Thando
album cover
Thando was released on March 31, 2026 by AfriiMusic as a part of the album Thando - Single
March 31, 2026
LabelAfriiMusic
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(Dimeeeh )
(Chants)
Deep in my feelings
I dey reside for one way
E be like Orile lati isanlu
Mo de fe ko won Le
Dem no fit see me na me decide to show face
Mo de tin sanle
Ebele say them wanna know me
They wanna come closer
I no be actor, Micheal scofied
No fit dey on lock down
100 percent,
Make we dey Jaiye fefenefe
As we dey pute hand for the air
If you dey hate you gat no idea
Thando Ngikhumbule (Love, remember me)
Sthandwa sami Ngiyakhala (My love I’m crying)
Eduze kwakho ngiyaphila (I feel alive near you)
Ahhh, yahh
So n gbo mi ( Can you hear me)
Eduze kwakho ngiya ( Near you, i feel) Alive
She be like mother nature,
She no disturb me I face front.
Ofensala dey for my bele do make I carry weight loss.
Check and balance wey soft
On our way to pari I take off
Ofensala dey for my bele do make I carry weight loss.
Deep in my feelings
I dey reside for one way
E be like Orile lati isanlu
Mo de fe ko won Le
Dem no fit see me na me decide to show face
Mo de tin sanle
Thando Ngikhumbule (Love, remember me)
Sthandwa sami Ngiyakhala (My love I’m crying)
Eduze kwakho ngiyaphila (I feel alive near you)
Ahhh, yahh
So n gbo mi ( Can you hear me)
Eduze kwakho ngiya ( Near you, i feel) Alive
Ebele say them wanna know me
They wanna come closer
I no be actor, Micheal scofied
No fit dey on lock down
100 percent,
Make we dey Jaiye fefenefe
As we dey put hand for the air
If you dey hate you gat no (idea)
Written by: ADEBOYE DANIEL OLUWASEUN, OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...