album cover
Bite Me
album cover
Bite Me fue publicado el 9 de septiembre de 2021 por Tribeii Ent Under Exclusive License to emPawa Africa Limited como parte del álbum KillaXtra
ÁlbumKillaXtra
Released9 de septiembre de 2021
SelloTribeii Ent Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
IdiomaEnglish
BPM
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

Big tune !
This one na vibe you know
Messing with your mind you know
No be lie you know
Shaba never lied you know
Paid the price you know
Got money on my mind
So whenever you see me
Boy do not waste time
I told my friends not to sleep on me
Told my day one **** make them dey with me
Oluwa God na my light wey Dey shine on me
Don’t test, power many wey dey fly for me Eh !
They wanna bite me
Say they trynna guard me
You wanna fight me
Money on my mind when I showed you my CV
I was on a ride when I showed you my vision
And you tried to play me
They wanna bite me
Say they trynna guard me
You wanna kill me
Money Dey my mind
Tell your men dem to free me
Tell your men dem to free me
They’re messing with the fire
See I vibe like a militant
Dress up like a criminal
Tell me why your man so lose
oG na informant
Lagos to South Africa
Paper on a regular
Y’all never gon quench my fire
Man no regular
I told my friends not to sleep on me
Told my day one **** make them dey with me
Oluwa God na my light wey Dey shine on me
Don’t test power many wey dey fly for me Ah !
Ahhh !
Shaba be the man wey dey tell me where the money dey
Oh yeh
oh ye oh ye ahh
Shaba be the one wey Dey tell me where the money dey
Ahh !
They wanna bite me
Say they trynna guard me
You wanna fight me
Money on my mind when I showed you my CV
I was on a ride when I showed you my vision
And you tried to play me
They wanna bite me
Say they trynna guard me
You wanna kill me
Money Dey my mind
Tell your men dem to free me
Tell your men dem to free me
They’re messing with the fire
Written by: Otaniyen-Uwa Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...