album cover
Bomboclat
10
Afro-Beat
Bomboclat fue publicado el 3 de enero de 2025 por Dvpper Digital como parte del álbum Bomboclat - Single
album cover
Fecha de lanzamiento3 de enero de 2025
SelloDvpper Digital
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM100

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Teejay’s WRLD
Teejay’s WRLD
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Tajudeen Umar Àdé
Tajudeen Umar Àdé
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Àdé Órí Ókín
Àdé Órí Ókín
Producer

Letras

Bhad Mharn Tinz
Yeh Yeh
No pain no gain my brother
I hope say u Dey think am
After Bad Day U will still have a good night
No pressure, my sister
find treasure and Dey keep am
Lowkey everything’s gonna be alright
Eni ori yoor odilee
Wetin u find go ozunba Nnbadiwe
Oluwee koma wee
Tii aso Oba bomoyee, kii Omo Yee ya rin hinhoho lole
Hook;
Kori toh gbe, ise lo shey
Wan Gbo mii, lati mushin koja orile
Toh ba féé lèè kole shey Nn shey
Omo Tio gboro Lon soo sii ati molee
Lojo Sunday Ama foh kèè
I pray make soso take my pain away
Ori lomo Tori oju lasan ole shey
Mojeri awon temi wan jee fimi shey ree
Chorus:
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Verse 2:
Hey You Mother-fvcker
Story long Omo boy tii suffer
E no easy Bur I’ll always vibe in my lifetime
The best through my lifespan
Calls steady disturbing my cellphone
Mafi wee, Gbo Gbo Afin koni shinko
Childhood Latin play tinko tinko
Ise kolowo, shugbon nitori owo nii moshey wa seko
Hook;
Kori toh gbe, ise lo shey
Wan Gbo mii, lati mushin koja orile
Toh ba féé lèè kole shey Nn shey
Omo Tio gboro Lon soo sii ati molee
Lojo Sunday Ama foh kèè
I pray make soso take my pain away
Ori lomo Tori oju lasan ole shey
Mojeri awon temi wan jee fimi shey ree
Chorus:
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Jogodo my brother
Jogodo my sister
Where u Dey when me Dey fight Sapa
Now things getting better
U wan Dey tell me “Hi Five”
BOMBOCLAT hey you Mutherfucker
Written by: Tajudeen Umar Àdé
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...