album cover
MOTION
album cover
MOTION fue publicado el 1 de octubre de 2026 por VYBECITY como parte del álbum VOICES IN MY HEAD, Pt. 1
1 de octubre de 2026
SelloVYBECITY
IdiomaEnglish
BPM104
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

One time fi di gyal dem
When the sound e dey drop
Dem dey bounce along
One time fi di boys dem
Steady grinding
Omo we no rest oh yeah yeah yeah
Lost in my head
Need some help i can't lie
(Cannot lie)
Shouting out loud
But the voices in my head no want rest oh yeah yeah
Lost in my vibe
I'm tryna get it out don't you see
(Don't you see)
Alot of things wey me feel but i buckle up
Make i no too loud am
Here's my best advise
Never lie when you can just say the truth
It's a fucking truce
The money or the fame
What a solitude
Now the girls no want let me rest
Hey baby, what you doing tonight
I know you aint busy
Stop running from me
I got the juice and the sauce
What you want honey
(Sh*t)
One time fi di gyal dem
When the sound e dey drop
Dem dey bounce along
One time fi di boys dem
Steady grinding
Omo we no rest oh yeah yeah yeah
Again and again
Today na today
Dey matter done burst
I no want stress am again
Skillful na me play the game
Roll up when i feel low
Thank Jah again yeah
One time fi di gyal dem
When the sound e dey drop
Dem dey bounce along
One time fi di boys dem
Steady grinding
Omo we no rest oh yeah yeah yeah
Written by: Simon & Samuel

Loading...