Letra
With the plans I have to execute
I think I need to mezebu
I for like chop you belle full
Cos you giving me endless moves
With the way you just dey gbongbon this your body
Wa ja’ kolombi joromi nobody has to know
Girl nobody has to know wo wo o
Cos your booty just dey torture me onome
I gats come spend one night for your bed
With the way you kolombi my wallet
I wan kpo kpo you inna Benz
Girl as you try to impress me
With your settings
Supageti o!
Don’t expect the expected
Mama sexy, Supageti a!
O kilamiti whine fi me gently
I’m tryna get inna your settings o
I spray mi cash fi the girls dem
So dirty whine is expected wo wo o
Shame on me
If I no go spray money
Whine fi dollar make you shake for a G
Omo pastor wey dey shake body o na na
She making me loose it
Booty like sushi
E mi fe je cookie inna jacuzzi
Me too unruly
The fire can’t cool it
Nah!
I see you looking like kote o
And I for like chop protein
Isabella just wan showcase
Na today she go take
Girl as you try to impress me
With your settings
Supageti o!
Don’t expect the expected
Mama sexy, Supageti a!
O kilamiti whine fi me gently
I’m tryna get inna your settings o
I spray mi cash fi the girls dem
So dirty whine is expected wo wo o
I say wait o I love the way you go bala bala
You make a man want to manya
And I can’t complain
Cos that booty too soft like amala
Her sugar body gimme dia
Matter don frustrate iyo
Small thing she just dey hala
Girl you go make my neighbours kana
That we doing fiki faka
And if you do your body dada
I promise to give you jara
Mami na you go tire
Cos if you give me till the morning I fire
I no dey tire if I see wetin I like
E mi ti mo kala
Girl e go do you like na gbana
Na you go samankue
Girl as you try to impress me
With your settings
Supageti o!
Don’t expect the expected
Mama sexy, Supageti a!
O kilamiti whine fi me gently
I’m tryna get inna your settings o
I spray mi cash fi the girls dem
So dirty whine is expected wo wo o


