Letra
Girl your body dey jealous dem
For your love I go fight many men
She say she no want nothing else
She no want nothing else
Girl your body dey jealous dem
For your love I go fight many men
She say she no want nothing else
She no want nothing else
Check my bank account
My money long Walahi
Check my worth online
I no dey lack walahi
She thief my heart and run
My money don japa
Pretty girls can lie
Na only I want
Oh baby say nobody else like you
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
E be you wey dey charge my battery full
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
I go like buy you a diamond ring
My love e no go fade
I love you talk your own
Oh baby call my name
I go like marry you go today
Wedding on Saturday
I love you oya talk your own
Oh baby call my name
Girl your body dey jealous dem
For your love I go fight many men
She say she no want nothing else
She no want nothing else
Girl your body dey jealous dem
For your love I go fight many men
She say she no want nothing else
She no want nothing else
Oh baby say nobody else like you
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
E be you wey dey charge my battery full
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
Check my bank account
My money long Walahi
Check my worth online
I no dey lack walahi
(I no dey lack walahi)
She thief my heart and run
My money don japa
Pretty girls can lie
Na only I want
Oh baby say nobody else like you
(Nobody else)
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
E be you wey dey charge my battery full
Girl I no go play you for fool
I go dey there for you
Written by: Prinz Muso

