Letra

My son Don't ever forget that Time wait for no man oh Make use of every time you spend on earth Don't forget the saying that, "Time na money" Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Padi better soji, put your head straight Make e no go be had I known be the case You say you like kele with a fine waist Kele wey go make lawyer file case You dey form bobo with your five k You no get money you dey post giveaway Oh my God Time they say don't wait for nobody (belebele) Time they say is really need the money (asiko ni koko) Time they say wait for nobody (belebele) That same time nah time wey no get time Give me five minutes, I'll be on my way Aunty kilode na so so man place You say you no wan soji, say you get craze We never start to dey talk you dey frown face Your night na money for your estate Naso so corner-corner follow am way But I see wey you off light for that Toyota Corolla oh But I see wey you off light for that Toyota Corolla oh Aunty wetin dey sup, oh? Time they say don't wait for nobody (belebele) Time they say you is really the money (asiko ni koko) Time they say wait for nobody (belebele) That same time nah time wey no get time Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Padi better soji, put your head straight Make e no go be had I known be the case (EQ) Ah, so thank you guys for listening to Bitter Sweet by Majeed I hope you guys enjoyed the- (babe, babe, babe) (You forgot to play Time) Oh-oh yeah, that's true
Writer(s): Majeeed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out