album cover
Ready
472
World
Ready fue lanzado el 25 de octubre de 2024 por Ployco Limited como parte del álbum Rezman - EP
album cover
Fecha de lanzamiento25 de octubre de 2024
Sello discográficoPloyco Limited
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM119

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Rezman
Rezman
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Daniel Diribe
Daniel Diribe
Autoría
Ogunde Boluwaji Ayomide
Ogunde Boluwaji Ayomide
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Reward Beatz
Reward Beatz
Producción

Letra

The boy just dey start now
And he’s heading to the finals
Any obstacles wey come my way
I go jump and pass am
just living my life
Me I no like yawa
Gbedu full my bank
When I start to drop
You go see wahala
Away
Shey you go dance when the Dj play this vibe Sheti ready
Mmm e dey enter enter
Sheti ready
Be like tsunami
E be like kainji dam
Sheti ready
Sheti ready sheti ready
Sheti ready
Ko le wa le lai lai
Ko le jabole
E sha lo de ba dey
No be my power
When dey hear the vibe now dem go komole
If dem try to gara dem go jabole
Ko le wa le lai lai
Ko le jabole
E sha lo de ba dey
No be my power
When dey hear the vibe now dem go komole
If dem try to gara dem go jabole
Emi omo logo
Steady on the road oh
Give them overload oh
Make dem tingasa
You gats think fast fast
Biko yem ego faster
when we dey outside
From the east side
To the west side
Dem dey chop this gbedu
As I dey give them
It’s a lamba
On another level
Away
Shey you go dance when the Dj play this vibe
Sheti ready
Mmm e dey enter enter
Sheti ready
Be like tsunami
E be like kainji dam
Sheti ready
Sheti ready sheti ready
Sheti ready oh
Ko le wa le lai lai
Ko le jabole
E sha lo de ba dey
No be my power
When dey hear the vibe now dem go komole
If dem try to gara dem go jabole
Ko le wa le lai lai
Ko le jabole
E sha lo de ba dey
No be my power
When dey hear the vibe now dem go komole
If dem try to gara dem go jabole
Ko le wa le lai lai
Ko le jabole
E sha lo de ba dey
No be my power
When dey hear the vibe now dem go komole
If dem try to gara dem go Jabole
Written by: Daniel Diribe, Ogunde Boluwaji Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...