Video musical
Video musical
Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
PaulFigga
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Paul Bankole
Composición
Letra
All my bannies show your face
Where dem dey?
Who dey breathe no fit mis-yarn
I make dem para
I make dem scream
Dem look at me dem say na jazz
If you get am make you shake am
I getti raba how you want am?
Shey na dollar abi na pounds?
Drop it low and let it bounce
If you getti money money money money
Dem go call you honey honey honey honey
If sapa hold you dem go konikoni konikoni
So you better use your head
This your biggie biggie ikebe ikebe fit to kill a man
She talk say this ikebe kebe no getti owner
Carry my turaya call my dealer make e come around
It’s a party but only blow wetin your head fit carry
better use your head
All my bannies show your face
Where dem dey?
Who dey breathe no fit mis-yarn
I make dem para
I make dem scream
Dem look at me dem say na jazz
If you get am make you shake am
I getti raba how you want am?
Shey na dollar abi na pounds?
Drop it low and let it bounce
Africana in my blood you can tell that I’m a demon
your baby tell you she busy
make you know she dey my yard
Her phone is on dnd
Her payment is via bnb
Wetin she carry too heavy
See my boys dem dey envy
wanna come my party better know that politics is involved
If you no get yansh bring your friend wey get to tag along
It’s a party but only blow wetin your head fit carry ah
better use your head
All my bannies show your face
Where dem dey?
Who dey breathe no fit mis-yarn
I make dem para
I make dem scream
Dem look at me dem say na jazz
If you get am make you shake am
I getti raba how you want am?
shey na dollar abi na pounds?
Drop it low and let it bounce
If you getti money money money money
Dem go call you honey honey honey honey
If sapa hold you dem go konikoni konikoni
So you better use your head
This your biggie biggie ikebe ikebe fit to kill a man
She talk say this ikebe kebe no getti owner
Carry my turaya call my dealer make e come around
It’s a party but only blow wetin your head fit carry
better use your head
Written by: Paul Bankole


