Letra
Koni
Koni
Ko ni re mi
Ko le re mi
I no go taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
I no go taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
Giving up is not an option
You never reach your bu stop
We still dey go
Make we see as e dey go
Paddy mi don't you retire
Na their time
Make dem Dey fire
When it's your time
You sef go feel
You go dey shine
Under bad weather
No retreat no surrender
Ajeh mio ni gba
I go dey pray, with no delay
Till baba God
Answer my prayer
If na to dance inside fire
I no mind
I no go gree
Mio ni nigba
We at war
E don set
Mio mo pe ogun laye
Mba ti wa pelu dagger
Haaanhaan yeh
I no go Taya
I no go Taya
The pressure is getting worser
But me I no go Taya
I no go taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
Luxury is fantastic
Good life is necessary
I no go lie for you oo
All these things you see
Na my destiny
Forget the label chop bread
Oraku no go ever settle for less
That time Dey come
All these things
Everything you lack go be less
So, No retreat no surrender
Ajeh mio ni gba
I go dey pray, with no delay
Till baba God
Answer my prayer
If na to dance inside fire
I no mind
I no go gree
Mio nigba
We at war
E don set
Mio me ogun laye
Nba ti wa pelu daggger (Haaaaahaan yehh)
I no go Taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
I no go taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
I no go taya
I no go taya
The pressure is getting worser
But me I no go taya
Written by: Oraku Oraku Oraku