Video musical
Video musical
Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Cleo Grae
Intérprete
Magasco
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Cleo Grae
Autoría
Magasco Efsi
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Abstrumental
Producción
Letra
My place of peace
Still na u di make ma head di ache
Sometimes I di wonder sef if you get na witch
You di do na leke say ya head di shake
One minute you dey fine the next moment you switch to something else
Na you di bring and take away ma happiness
I hate the way I love & hate your pettiness
Cuz still ma heart di beat for you like no one else
The way you come through whenever I’m in need
You get ya own ya problem no be money
Before I tok somtin you already know what I mean
Bimami you sabi lookut the G
But before any day go pass we go fight and we quarrel
Like chameleon you get all kana color
And then for night we go fuck and we cuddle
Girl your kinda love is crazy I swear I’m on colos
Gad damn it!
I di shout alleluia!!!!!
See e I thank God first day whe you hellooo
Whe you tell me helloo
Girl I go be your Soulja
See me I thank God first day whe you hellooo
Whe you tell me hellooo!
Ya place dey!
You say ei hard for you for predict my next move
Say u nodi know when i di serious or catch cruise
But it’s the same way that you got me confuse!
But all way na way there are no rules
I’m loving your perfections and flaws
Mami you got the sauce
Loving is different with us
Entre temp wa relation na love & na war
I noba seam before
But then I keep wanting more
It’s toxic toxic
Girl your love is toxic toxic
But somehow it feels alright
Cuz I go do it again
Again and again
Girl your love is toxic toxic
I di shout alleluia!!!!!
See e I thank God first day whe you hellooo
Whe you tell me helloo
Girl I go be your Soulja
See me I thank God first day whe you hellooo
Whe you tell me hellooo!
Ya place dey!
Written by: Cleo Grae, Magasco Efsi


