album cover
On Form
462,218
Music
On Form fue lanzado el 24 de agosto de 2023 por Spaceship/ Bad Habit/Atlantic Records como parte del álbum I Told Them...
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:30 - 00:35
On Form se descubrió con más frecuencia alrededor de 30 segundos después la canción durante la última semana
00:00
00:05
00:15
00:30
00:55
01:15
01:25
01:45
02:00
02:05
02:10
02:25
02:40
02:45
03:00
03:20
03:35
00:00
03:43

Créditos

Letra

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession
[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me
[PreChorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbewo)
Hmm mm Error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
[Bridge]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
[Verse 2]
If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (Ah) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[PreChorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbewo)
Hmm mm oh, Error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
[Verse 3]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
Written by: Ashton Sellers, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...