album cover
DEBORAH
292
Afro-Beat
DEBORAH fue lanzado el 4 de diciembre de 2024 por EMINENTLY DOMAIN SOUND LABEL como parte del álbum FOCUS
album cover
ÁlbumFOCUS
Fecha de lanzamiento4 de diciembre de 2024
Sello discográficoEMINENTLY DOMAIN SOUND LABEL
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM87

Letra

And naso she dey go go
Keep go keep go go go miss road,
Baby don't slow oooooh eeh
And I will never slow go go
See load see load go go miss road don't slow oooh eeh
Debi don't go oooh eeh
And my Baby dey go vovx
While I dey go studio
On a low tone, she dey play-diff kind of monkey post eeh diff money wey dem dey pose eeeh
And Naso she dey go go
See load See load- go go miss road,
Baby don't slow oooooh eeh
How can Helen slow oooh
Chorus
Ah Helen Helen that what people use to call her oh
But I dey call her deborah oh
And she carry my heart and para oh
That why I call her debi oyo oyo eeh
Even solo dey call her olosho
Even solo dey call her on his phone
Even she dey waka come on her own ooh
She came into my life nd involve me oh
Baby Came into my life to dissolve me oh
Wabakatawa ka na gi oh
Wabakatawa ka su gi oh
And Omalicha wa my baby ooh
Omo she go carry your heart and para ooh
GO Carry your cash and gara ooh
Yes they don't give a fuck about karma ooh
Like They don't really give a fuck about
Helen Helen that what people use to call her
Even men guild dey call ooh
Eduwabeha dey call ooh
Even men guild na prr ya oyo oyo
Even solo dey call her olosho
Even solo dey call her on his phone
Even she dey waka go on her own ooh
She came to my life to be bothering…
BabY came into my life to disturb me oh
Wabakatawa ka na gi oh
Wabakatawa ka su gi oh
And Omalicha wa my baby
Omo she go carry your heart and para oh
She go carry your cash and gara ooh
Yes they don't give a fuck about karmas oh
Like they don't really give a fuck!
And Na why she dey go go
Keep go keep go- go go miss road,
Baby-don't slow oooooh eeh
How can helen slow ooh eeh
And I will Never slow go go
See load see load-go go miss road Don't slow oooh eeh
Debi don't go oooh eeh
And my Baby dey go vovx
While I dey go studio
On a low tone, she dey play-diff kind of Monkey post eeh different money wey them dey post eeeh
And naso she dey go go
Written by: Chinedu Vincent Enwelum
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...