album cover
Trees
1,186
Music
Trees fue lanzado el 11 de abril de 2025 por Loop Music como parte del álbum Out of the Blue
album cover
Fecha de lanzamiento11 de abril de 2025
Sello discográficoLoop Music
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM109

Letra

Now I’m rolling pieces, when my heart is turning into pieces.
I believed in love and affection, now e affect my thinking.
They lied to me and I believed it, oh no no
Now feeli feeli ,now adey see it.
I don’t wanna come back to love again when I die.
Sacrifice your large intestine, eno go last.
Me I don’t know weytin do this loving thing make edey cast.
Make I tell you wetin love do me o.
Oh, I used to have a girl wey love me more than me
Now I’m outside, I’m burning trees
Aah, if you see the girl, Cinderella bi
Now I’m outside, I’m burning trees
Oh, I used to have a girl way back on London streets
Now I’m outside, I’m burning trees
Aah, if you see the girl, who Cinderella be?
Now I’m outside, I’m burning trees
Oh my, we dey wake up to go break up, that be the formula now
If you complete them, they never complete you back o
Yes, their hips won’t lie but lips go dey lie
Right now love is lost and we no know who thief go!
Yah!
I don’t wanna come back to love again when I die
Sacrifice your large intestine, e no go last
Me I don’t know weytin do this loving thing make e dey cast
Make I tell you weytin love do me o
Oh, I used to have a girl wey love me more than me
Now I’m outside, I’m burning trees
Aah, if you see the girl, Cinderella bi
Now I’m outside, I’m burning trees
Oh, I used to have a girl way back on London streets
Now I’m outside, I’m burning trees
Aah, if you see the girl, who Cinderella be?
Now I’m outside, I’m burning trees
Written by: Joel Ofori Bonsu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...