Paroles
Ohh yeah I just wan dey
I just wan dey live my life
I no want any stress
Just wan flex
Make money full account
Ohh yeah I feel blessed
Before am not their type
See me now from nothing to something
Now dem don Dey come around
Make eledumare wire my aza
Awa tii take over oo na we deh run town
Oluwa blessings no fit tire me brother
For sure omo their mind no go touch ground
Make eledumare wire my aza
Awa tii take over oo na we deh run town
Oluwa blessings no fit tire me brother
For sure omo their mind no go touch ground
Me no dey hear anything omo kinlonso
Everybody dey on God
I been deh try to maintain my lane
Make I vibe till thy kingdom
Dem no deh pity at all
My **** no get joy
Dem been chasing funds yeh
Soo no go whine dem and if you see dem
Dem go tell you say
Them just wan dey live their life
They no want any stress
Just wan flex
Make money full account
Ohh yeah I feel blessed
Before am not their type
See me now from nothing to something
Now dem don dey
Now dem don dey
Now dem don come around
Congratulation latun losi
Dem say who deh run ham lowkey
Efimile ejekino owomi
Bye bye to the days
Why you go dey nogere
Why you go dey dull
Nobody wey fit help you carry cross
Iwo toyekoma dupe
Iwo toye ko rejoice
Many don craze and many don slump
Ohh yeah I just wan dey
I just wan dey live my life
I no want any stress
Just wan flex
Make money full account
Ohh yeah I feel blessed
Before am not their type
See me now from nothing to something
Now dem don come around
Written by: Ogunsola Basit Olayinka, Omoniyi Temidayo Raphael

