Clip vidéo
Clip vidéo
Crédits
INTERPRÉTATION
Ceezay Yung
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Ceezay Yung
Paroles
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
KOC Sounds
Production
Wizard Mix
Ingénierie de mixage
Paroles
If you know how man dey feel
If e no get money
They no dey see say na human being
So make una no dey vex
If e be like say
I dey distance myself
I just want to focus on big big checks
Achọ m ego
Obi Cubana, Oghene dey Loyal
Jowizaza teach me the formula
Elumelu what is the currency
Achọ m ego
Ote$
Bayo Ogunlesi
Money na water, pall me holy water
Ceezay
money gaz dey work for me
Achọ m ego
Little talk…
Achọ m ego
Achọ m ego
Ego zọọ ka m achọ
My brother show me pattern
Make money show for my name for life
More ego is what I need
No get time for abosi
Am a man
of integrity
Achọ m ego
I no sabi road
And I wan sabi
If you no ask
na you sabi
Na person wey ask
Them dey show how e be
Achọ m ego
Na me sabi wetin my eye eye see
Wey dey make me dey gum body
With them multi-super rich kings
Achọ m ego
Obi Cubana, Oghene dey Loyal
Jowizaza teach me the formula
Elumelu what is the currency
Achọ m ego
Ote$
Bayo Ogunlesi
Money na water, pall me holy water
Ceezay
money gaz dey work for me
Achọ m ego
Achọ
Achọ
Achọ m ego
Achọ
Achọ
Achọ m ego
Achọ
Achọ
Achọ m ego
Achọ m ego
Slow
Obi Cubana, Oghene dey Loyal
Jowizaza teach me the formula
Elumelu what is the currency
Achọ m ego
Written by: Ceezay Yung


